Nigerian singer, Seun Kuti has reacted to the recent curfew in Lagos state announced by the state governor, Babajide Sanwo-Olu.
According to the singer, the move by the governor shows how little the state holds the views and demands of the youths and the EndSARS protesters.
He also stated that the ploy and plan of the governor will not draw the protesters into cowardice as they would continue to fight until their demands are met and approved.
Seun Kuti wrote, “I have watched with shock how what began as a peaceful #EndSARS protest has degenerated into a monster that is threatening the well-being of our society” OGA SANWO OLU U B LIAR, U CANT STOP D YOUTHS, NA UNA FOR GOVT DEY SEND THUGS COME.
“HOW DEM WAN TAKE DO CURFEW FOR LAGOS WEN MILLIONS OF NAIJA YOUTHS DEY STREET ALREADY. UNA SEE SAY DIS EVIL RULERS FROM LAGOS TO ABUJA NO SEND Us. NAIJA YOUTHS, ARE WE READI TO RISE?
Read more: #EndSARS: The Brutality Against Us Isn’t Only By The Police – Seun Kuti
“IF DEM FOR GOVT WANT, MAKE DEM BRING DER POLICE & ARMY COME, YOUTHS AROUND D WORLD DEY WATCH ALL EVENTS AS E DEY HAPPEN FOR NAIJA, WE NAIJA YOUTHS ARE PEACEFUL AND WE WILL CONTINUE OUR PROTESTS AND RALLY PEACEFULLY, NO INTIMIDATION CAN STOP US.
“DIS SAME APC WEY COME IN AT D BACK OF 2012 PROTEST WAN DEY DISRUPT & STOP PROTEST, NA WA FOR HOW POWER DEY INTOXICATE SOME O. PDP DEY DER, DEM BEHAVE BADLY, NOW APC DON ENTER TO DO D SAME, NAIJA YOUTHS, WE MUST START TO DEY TALK OF OUR OWN ALTERNATIVE, NO MORE APC AND PDP.
“APC UNA EXIT CARD FOR 2023 DON READI JUST LIKE PDP IN 2015, D YOUTHS GO MOBILIZE AND CHASE BOTH APC & PDP OUT OF GOVT COME 2023. NAIJA YOUTHS, TIME DON COME TO FORM OUR OWN POLITICAL PLATFORM WEY GO REPRESENT Us, APC & PDP NO SEND Us O, NO MORE PLAY, LETS GET SERIOUS.”
Photo Credit: Din of London/Twitter