“E No Go Better For You Buratai”, Soldiers Fighting Boko Haram Terrorists Curse Chief Of Army Staff

Soldiers of the Nigerian army have become the topic of the day as they sadly curse the Chief of Army Staff Tukur Buratai in a new video.
The video surfaced on social media and the voices of two soldiers were heard lamenting how the Nigerian Army had made thew suffer in the forest."E No Go Better For You Buratai", Soldiers Curse Chief Of Army Staff
One of the officials recording put the camera to his face and he was close to tears as he cursed.
E no go beta for army o, e cannot beta for army. Dis tin wey army don do us e no go beta for dem. Army don sell us finish. See di way dem attack us, their ammunitions. Army e no go beta for dem. E no go beta for dem at all. See di way army suffer us, army suffer us. E cannot beta for them. e cannot better for army. Army don suffer us finish“, he said, walking towards the other solider and capturing a burning Mine-Resistant Ambush Protected MRAP.
Read also: Boko Haram Terrorists Kill 12 Soldiers In Deadly Attack On Niger’s Blabrine Military Base
“Which kind nonsense be this, wetin we dey do inside this bush, which kind nonsense be this“, the other was heard saying, while the first soldier added, “My brother dem don suffer us. After dem don finish us dem go say jail, dey say jail when dem don finish us. Buratai e no go beta for you for life. Buratai e no go beta for you. E cannot beta for Buratai for life.
"E No Go Better For You Buratai", Soldiers Curse Chief Of Army Staff

Leave a Reply