New Music Friday: Reekado Banks Drops Another Song ‘ Jeun To Da’ (JTD)

Nigerian singer-songwriter and performer, Reekado Banks, introduces a new song titled “Jeun To Da (JTD)”.

Reekado Banks

However, it serves as Reekado Banks’s latest single for the year 2022.

Artist: Reekado Banks

Song title: Jeun To Da (JTD)

READ ALSO: I Will Be Switching Careers When I’m 38 – Reekado Banks

Genre: Afrobeat

Length: 2 minutes 43 seconds

Date of release: 21 October 2022

Record label: OtherSide Media Limited / Mad Solutions LLC

Listen to the track below

See the lyrics below;

Verse 1
I say dis world e be small world
But your papa no fit trek am
And you sabi everybody get one life
And yes we want to flex am

Suffer de yeah e surplus
But the people still de March on
We never kpai we never go down
Steady working till the sun up
If the money e been sure us
Wetin man go dey work for
You don try, me sef I don tryy

Chorus
Jeun to da si nu
My brother my sister
Jeun to da si kun
You no lazy if you taya
You don do d one you fit doo
My brother my sister
Jeun to da si kun
No kill yourself cos tomorrow still dey oo
You don do the one wey you fit do

Verse 2
If you get chance to chop life
My brother chop am well o
Cos u deserve am gan
If you de work work work
Sip, easy does it my brother man
My brother man
Rest assured that you’ve done all what you can

Pre-chorus
Suffer de yeah e surplus
But the people still de March on
We never kpai we never go down
Steady working till the sun up
If the money e been sure us
Wetin man go dey work for
You don try, me sef I don tryy

Chorus
Jeun to da si nu
My brother my sister
Jeun to da si kun
You no lazy if you taya
You don do d one you fit doo
My brother my sister
Jeun to da si kun
No kill yourself cos tomorrow still dey oo
You don do the one you fit do

Outro
Ooooo
(Jeun to da si kun)
Parara parara pararara
(You don do the one you fit do)
My brother my sister
(Jeun to da si kun)
Yeaaahh na na
(You don do the one you fit do)

Reekado Banks

Trending video of the day;

Photo Credit: Getty

Leave a Reply